Pidgin Post - Actor Funmi Bank Anthony Beat Instagram Actor Uche Maduagwu
Like Small Pikin
-
Gbege burst for Lagos as Yoruba actress Funmi Bank‑Anthony knack Uche
Maduagwu correct beating wey reset him Wi‑Fi.Dem say Uche open mouth waaa
talk anyhow...
11 hours ago

0 comments:
Post a Comment